BBC News, Pidgin - Home
Top Tori
Ekiti governorship election results
14 candidates wey include di incumbent govnor Biodun Oyebanji dey hustle for di number one seat for di state.
'No go close to di Strait of Hormuz' - Iran announce afta deal wit US and Israeli hit Lebanon
Iran Revolutionary Guard Corps Navy say di Strait of Hormuz dey closed to all vessels, sake of di US and Israel ceasefire violations.
'Na complete breakdown of my reputation' - Alison-Madueke mention who dey behind her trial for UK
Diezani Alison-Madueke na Nigerian politician wey become di first female president of Opec.
Five tins you need to know about Ekiti State govnorship election
Ekiti get 1,059,360 registered voters. Dis number increase by 66,000 compared to di number of registered voters for di last election for 2022.
Wetin dey inside di US-Iran deal - and wetin fit affect am?
On Wednesday, Senior US officials bin read out one 14-paragraph memorandum of understanding to tori pipo wey include BBC.
Thirty-five pipo die as gunmen attack Niger biggest airport
Thirty-five pipo die afta gunmen strike Niger largest airport on Thursday, officials tok – dis na di second attack in less dan five months.
Ekiti govnorship election candidates and dia promises as residents cast dia votes on Saturday
Di election na between di current Govnor Biodun Oyebanji of di All Progressive Congress and 11 oda candidates.
'God no be man' - Nigeria former minister of petroleum Alison-Madueke react to UK court ruling wey clear am of all charges
Di Southwark Crown Court, London acquit Alison-Madueke of all di six charges she bin face afta more dan 46 hours wey dem spend to decide on di mata.
Nigeria govment no dey introduce new telecommunication and fuel taxes - Finance ministry
Nigeria govment don dismiss report say dem go adopt or consider new taxes for telecommunication services and petroleum products afta di International Monetary Fund (IMF) publish di Article IV Consultation Report on Nigeria.
Special Tori
Ekiti governorship election: How e happun for di 16 LGAs
Di Ekiti governorsjip election hold for 2,445 Polling Units inside 16 local govment areas.
US go stop to fund HIV programmes for South Africa
More dan eight million South Africans dey live wit HIV - di highest number of any kontri for di world.
Court for Iran sentence singer to 74 lashes say she perform without hijab
Tori be say dem sama musicians and production team dey face di same punishment afta di livestream of patriotic song.
Arsenal begin 2026/2027 Premier League season wit home match vs Coventry, United jam wit Hull, City go host Bournemouth
Arsenal go host Coventry, City dey host Bournemouth and United dey travel to face Hull City for 2026-27 Premier League season
Di 10 weakest currencies for di world for 2026
Lebanese pound na one of di weakest currency for di world.
'I dey catch snakes and some Africans dey call me witch' - Nigerian lady wey dey rescue snakes
According to Nigeria Snakebite Research and Intervention Centre, Nigeria dey record average of 20,000 cases of snake bites evri year.
Court jail man becos e dey store human poo-poo outside im house
Neighbours tok say di smell from di property don become too much and e dey impossible to relax for house.
BBC News Pidgin now dey on Whatsapp
No dull yoursef, be di first to get latest tori, analysis, exclusive interviews and ogbonge coverage of Nigerian and International news from BBC News Pidgin, straight to your Whatsapp.














































